Reiss Nelson - calf
• Reiss Nelson get small calf problem, but e dey hope say e go soon train full.
— Meekho (@prolificmaikel) March 2, 2026
• Aaron Hickey sef dey hope say after March international break, e go come back.
Make una help drop like and retweet 👍#FPL #fplanternrun #FPLCommunity pic.twitter.com/7y4ZBbJTfL